BBC News Pidgin@bbcnewspidginOct 20, 2020Breaking News... Armed police fire live bullets at thousands of #EndSARS protesters for Lekki toll gate in Lagos. EndSARS protest in Lekki toll gate Lagos: Armed sojas fire live bullets at thousands of #EndSARS...From bbc.com29229218K18K8K8K
BBC News Pidgin@bbcnewspidginAug 4, 2022Court sentence Uduak Akpan to death by hanging for murder of Iniubong Umoren. bbc.in/3zVbc9b69699669661.3K1.3K
BBC News Pidgin@bbcnewspidginAug 5, 2019Who be Omoyele Sowore, di man wey dey ginger #RevolutionIsNow across #Nigeria bbc.in/2yDBMDx43435995991.2K1.2K
BBC News Pidgin@bbcnewspidginJan 5, 2023"E grab me by di collar, rip my necklace, and e knock me to di floor," di Guardian quotes Prince Harry as writing. bbc.in/3vGWFeq51511821821.1K1.1K194K194K
BBC News Pidgin@bbcnewspidginSep 22, 2023Protesters for Ghana shun police, hit di streets for second straight day. bbc.comGhana protests: Protesters for Ghana use final day of protest to call for good governance - BBC...Dem dey protest plenti tins wey dey go on for di kontri including poor governance, cost of living crisis and corruption.12128948941K1K50K50K
BBC News Pidgin@bbcnewspidginNov 16, 2022'I go fight like no one don ever fight before' - Trump Donald Trump daughter Ivanka say she no go dey 'involved' as im declare to run for US president for...From bbc.com21219696808808
BBC News Pidgin@bbcnewspidginDec 28, 2020Rema, Laycon, Rahama Sadau dey among di top five pipo wey shine well well for 2020 Rema, Laycon, Rahama Sadau dey among di top five pipo wey shine well well for Nigeria in 2020 - BBC...From bbc.com8686215215750750
BBC News Pidgin@bbcnewspidginDec 4, 2024Police dey find suspect wey shoot and kill oga of ogbonge US insurance company for New York Brian Thompson: UnitedHealthcare CEO murder suspect CCTV picture released - BBC News PidginFrom bbc.com323216516569869867K67K
BBC News Pidgin@bbcnewspidginJan 12, 2021Bayelsa goment clear di 'confusion' over BBN Nengi Hampson and Barrister Blessing Eradiri face of Girl Child appointments. bbc.in/35wSLIE8181318318673673
BBC News Pidgin@bbcnewspidginMar 14, 2021Erica Nlewedim @EricaNlewedim 27th birthday tins... Elites abeg gada here tell us wetin dey play? bbc.in/38DHqIl1212159159605605
BBC News Pidgin@bbcnewspidginOct 6, 201925% of young pipo no get one single friend - New research bbc.in/359XePv1313130130435435
BBC News Pidgin@bbcnewspidginApr 2, 2019'Tattoo and dreadlock dey strange to our culture' - @PoliceNG bbc.in/2UeWIhh #EndSARS #EndSARSBrutality465465575575543543
BBC News Pidgin@bbcnewspidginFeb 9, 2024'My memory dey fine' - America President Joe Biden vex tell special counsel wey probe am Biden fire back at Special Counsel Robert Hur investigation wey find say e mishandle top secret...From bbc.com6611511544444458K58K
BBC News Pidgin@bbcnewspidginJan 10, 2024You don poo finish come see say e dey float? Abi di poop go under di water inside di toilet but e no gree flush? Research reveal wetin dis one mean about your health Di reason why your poo no wan flush fit be sake of gas for your belle - BBC News PidginFrom bbc.com175175160160428428285K285K